Posts

Showing posts from March, 2023

My Poetry

E GO BE One day, One day, as I go dey waka for road I go see say my street be like abroad And for night wen I reach bustop enter Ojuelegba bus I no go too fear say dem fit kidnap us enter koro. I been sidon the oda day ask myself one question "Wetin go make me finish school come go do coper shun"? Shey na for dis very country wey everything don dabaru? Wey people wey no sabi talk better say na their turn to rule? As e be so, everybody don taya, no cap But I sha get hope for mind say good thing fit still happen As dem don talk say light dey at the end of tunnel wey we go use see After all, we all don too waka waka and suffer, but e go be. I don reason am say I go fit use dis hope hold body Unto say some kain things been don already occur wey bloody Make I just dey watch dey pray say time go reach Make I for fit japa, come look sapa for face Tell am say, "O boy! E go be, see you never" N.B: This is my first pidgin poem which has been published in the longest surviving

Monologue

Let it be known this day that I hated this place. The air. The scenery. Everything. And it's because of you and how you make me feel–disgusted. When I tried to warm up to you, you pushed me away with your nastiness. The taste of bitter sorrow lingers in my throat. It hurts. To see you go back to who you used to be. It hurts me to watch you move about the house in bitter silence and hypocrisy. I had thought you changed. I was mistaken; this is you—the leopard can't change its spots. I'm going far away from here. We don't belong together; to each other. I need peace and I'm all out to find it. I'll go very far away from you and destroy all the memories —both the good ones. I'll destroy them because it doesn't make sense to keep them. How can one be so unfair to someone trying to love you —work on yourself!  How did we get here? Every time I try to build, you scatter into a thousand pieces with an issue the size of a grain of sand—why? How do you cope with